Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 7:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Naw I go ansa di kweshon wey una ask for una leta. Una ask sey, “E dey good make pesin nor marry?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 7:1
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den for di dream, God ansa am, “Yes, I know sey wetin yu do na with betta mind. Dat na di rizin wey make mi nor let yu sin against mi or tosh di woman.


Na so e go bi too, if yu sleep with anoda man wife and anybody wey do dat kind tin, go sofa.


But make una nor for dey do ashawo, e betta make una marry.


Dis na di advise wey I go tell di pesin wey neva marry and doz wey dia husband or wife don die; make una dey as una dey, just as I bi.


Look di farm wey di men for dey work, den follow di wimen for back. I go tell di men make dem nor trobol yu. Wen wota dey hongry yu, yu fit go di wota pot go drink from di wota wey di savants fetch.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ