Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 6:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Una nor know sey, pesin wey dey sleep anyhow with oda pipol, don bi part for di pipol body?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 6:16
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat na di rizin why man must live en papa and mama kon go stay with en wife and dem two go bikom one.


But dem sey, “So e good as e trit awa sista like ashawo?”


Wen Judah si am, e tink sey na ashawo, bikos e kover en face.


Afta three monts, dem kon tell Judah sey, “Yor pikin wife Tamar don turn to ashawo and e don get belle.” Judah kon sey, “Make una go bring Tamar kom make dem burn am!”


and di two of dem go bi one. So dem nor go bi two again, but dem go bi one body.


Una nor know sey wi go judge angels? Since na so, den wi suppose to judge di tins wey dey dis world!


Na bikos of dis, man go live en papa and mama go join en wife and di two of dem, go bi one flesh.


Na faith make Rahab, wey bi ashawo, eskape wen God distroy pipol wey nor obey am, bikos e welkom di pipol wey kom spy.


One day, Samson go Gaza wey bi Filistia pipol town and e stay der thru-out with one ashawo.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ