6 E nor good make una dey boast! Una nor know sey, small yist wey dem put for bread, na-im dey make di whole bread raiz?
All of dem dey sleep with who dem nor marry. Dia body dey hot like oven wey dem won take bake bread, bikos of di bad tins wey dem won do.
Jesus still tell dem anoda parabol: “God Kingdom bi like yist wey one woman take bake bread. E mix am with plenty flower and di small yist kon make di bread raiz well-well.”
E bi like yist wey woman mix with three basket of flower so dat di bread go raiz.”
Yu nor know sey wetin yu give yor body to, na-im go kontrol yu? If na sin, e go kause deat, but if na God, E go make yu dey live raitious life.
Make una nor let anybody deceive una, “Bad friends dey spoil good karata.”
so, make wi stop to dey boast about wetin pesin do. Bikos both
And shame nor even dey katch una! Una suppose to feel bad kon drive di pesin wey do dis kind tin.
Na small yist dey make bread raiz!
Dia word dey spread like diziz and na dis tin happen to Hymenaeus and Filetus.
But as e bi so, yu dey boast dey karry body up. All dat kind boastin nor good.