Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 5:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 I know sey I nor dey der with una naw, but I dey with una for spirit. And I don already judge di pesin, just as I go do if I dey der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 5:3
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wetin go make mi judge pipol wey nor dey di church? Nor bi doz wey dey inside wi suppose to judge?


Naw, mi Paul (I kwayet wen I dey with una, but my mout dey sharp naw wen I don leave una). Christ wey nor dey karry body up, wey dey gentol,


Make doz pipol know sey, “Wetin wi tok for leta wen wi nor dey with una, wi dey do am wen wi dey with una.”


Wen I dey with una for my sekond visit, I tell una wey dey sin before about dis tins. Even doh I nor dey with una naw, I dey tok am again sey, if I kom again, I nor go sorry for anybody, but I go ponish am,


And even if I nor dey der with una, my spirit dey der and I dey happy sey una mind nor dey shange and una faith for Christ, still strong well-well.


My brodas and sistas, afta wi leave una (even doh wi still dey tink about una), wi kon dey try to make sure sey wi si una again bikos of di love wey wi get for una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ