Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 2:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Na only pesin spirit know wetin dey di pesin mind and na only God Spirit know wetin dey God mind.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 2:11
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu dey hear di plans wey God dey make? Na only yu get human being sense?


As yu dey happy wen good tin happen to yu, na so too e go bi wen pain kom. Nobody go fit share dem with yu.


God lite dey enter human being spirit kon open all di plans wey dem get.


Betta advise for pesin heart bi like wota for inside deep well, but pesin wey get wisdom go draw am kom out.


Na wikedness full human being mind and e bad well-well. Na who go fit undastand am?


Some among us dey fit speak with wisdom and odas with knowledge, but na di same Spirit dey give us all dis gifts.


God show us dis tins thru en Spirit, bikos di Spirit dey find evritin; even di deep tins wey dey God mind.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ