21 Na mi Paul, rite dis leta with my own hand.
Even mi, Tertius wey rite dis leta, dey greet una with Christ name.
Make una si as di word wey I take my hand rite give una, big rish!
Mi Paul, dey rite dis greetin with my own hand. Make una remember di shains wey dem take tie mi and make God grace dey with una.
Na mi Paul dey rite and greet una with my own hand, just as I dey do for evry leta wey I don send kom meet una.
Na mi Paul take my hand rite dis leta sey, I go pay back, but I fit still sey, yu yorsef dey whole mi.