Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 16:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Pipol for di church wey dey Asia aria dey greet una; Akwila and Priscilla with di church pipol wey dey meet for dia house, dey greet una too.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 16:19
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem pass thru Frigia and Galatian aria, bikos di Holy Spirit warn dem sey make dem nor prish di message for Asia.


Afta Paul don stay many days for Korint, e kon tell all di brodas bye-bye, den e enter ship go Siria, but Priscilla and Akwila follow am go. For Cenchrea, e kon kut en hair bikos e make vow.


For der, e kon si one Jew wey dem dey koll Akwila, wey kom from Pontus and e just kom back from Italy with en wife Priscilla, bikos Klaudius orda sey make all Jew pipol komot from Rome. Paul go meet dem


E kon dey tok with boldness for di sinagog, but wen Priscilla and Akwila hear am dey tok, dem koll am go korna kon esplain God word gi-am well-well.


Dis tin kontinue for two years until evribody wey dey stay for Asia aria, weda na Jew or Greek, hear God word.


Wi wey kom from Partia, Medes, Elam, Mesopotamia, Judea, Kappadocia for Pontus and all di aria wey dey for Asia,


Greet Filologus and Julia, Nereus and en sista, Olympas and all di bilivers wey dey with dem.


Make una tell di brodas and sistas wey dey Laodicea, with Nimfa and di pipol wey dey gada for en house sey, I greet dem.


Make yu help mi greet Priscilla, Akwila and Onesiforus family.


And to Afia awa sista, Arkippus awa fellow soja and di church pipol wey dey meet for en house.


Na mi Pita wey bi Jesus Christ apostle rite dis leta to di strenjas for Pontus, Galatia, Kappadocia, Asia aria and Bitynia wey God choose sey,


“Make yu rite evritin wey yu dey si inside dis book, den send dem go meet di pipol wey dey di seven church wey dey for Efesus, Smyrna, Pergamum, Tiatira, Sardis, Filadelfia and Laodicea.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ