17 I dey happy sey Stefanas, Fortunatus and Akaikus don kom; dem kom ripresent una
(I remember sey I still baptize Stefanas family. Apart from dem, I nor remember any oda pesin wey I baptize.)
Wen I nid anytin for di time wen I dey with una, I nor put my load for anybody head, bikos awa brodas wey Masidonia dey give mi evritin wey I nid. I nor allow mysef to bi problem for anybody and I nor go ever do am.
But God wey dey help pipol wey nor happy, naim kon help us wen Titus kom.
bikos e nearly die bikos of Christ. E put en life for danger, so dat e go fit help mi do wetin una for do, since una nor dey here.
If to sey yu dey here, I for wont make e help mi as I still dey prison bikos of di gospel work.