7 Den e appear to James, den to all di apostles.
So dem get up at wons go back to Jerusalem. Dem si di eleven apostles and di oda pipol wey dey with dem
As dem still dey tok, Jesus kon stand with dem, tell dem, “Make peace dey with una.”
Den Jesus take dem go Betany kon lift en hand and bless dem.
E use en hand take tell dem make dem kwayet and e kon tell dem how God take free am from prison. E tell dem, “Make una tell James and all di brodas dis story,” den e leave dem kon go anoda place.