Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 15:56 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

56 Na sin dey make deat win and na di law dey kause sin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 15:56
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na trobol dey distroy wiked pipol, but doz wey dey fear God, go get life afta dem don die.


Den Jesus kon tell dem again, “I dey go and una go look for mi, but una go die inside una sin. Where I dey go, una nor go fit kom der.”


Na dis make mi sey una go die inside una sin. Unless una bilive sey, ‘Na mi bi di pesin wey I tok sey I bi’, una go die inside una sin.”


Di law dey bring God vexnashon, bikos where sin nor dey, law nor go dey.


But two of dem nor bi di same, bikos God free gift nor bi like Adam sin. Na true sey many pipol die bikos of one man sin. But God grace big well-well and e dey give free gift to pipol thru en pikin Jesus Christ!


But if na bikos of one man sin deat kill evribody, den, doz wey don get favor and Christ gift, dey good for God eye and dem go enjoy life thru Jesus Christ!


Di law kom so dat sin go inkrease, but where sin get pawa, God grace strong pass am


Bikos, di reward for sin, na deat, but God gift wey Jesus Christ dey give us, na life wey nor dey end.


Bikos God sey, na only wons man go die and afta dat, judgement go kom,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ