Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 15:55 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

55 “Yu deat! Where yor pawa? Yu deat! How yu go take shaut sey yu win?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 15:55
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

En neck get strong pawa wey fit make evribody wey near am, fear.


Evribody go die, bikos nobody fit stay forever and nobody go fit run from grave pawa.


Na di same tin go happen to pipol and animal; di two of dem must die. So pipol nor betta pass animal. Dis tin dey yuzles too.


Wi nor fit kontrol breeze or tok di day wen wi go die. Dat na one war wey wi nor fit run from and wikedness nor go fit save doz wey dey do evil.


I nor go save dis pipol from grave or save dem from deat pawa. So deat, make yu bring all yor wahala kom! Yu grave, make yu bring all yor distroshon kom, bikos I nor go pity for dis pipol again.


As di rish man dey for hell-fire dey sofa, e kon look up si Abraham for far with Lazarus for en korna.


bikos I know sey God nor go allow mi stay for grave or make my body rotin for groun.


So e ansa, “Oga God, na who dey tok so?” Di vois ansa am, “I bi Jesus Christ wey yu dey ponish!


From Adam kon rish Moses time, na deat dey rule for dis world, even doh nor bi evribody disobey God kommand like Adam. Dis Adam bi like Christ wey kom leta.


Na sin dey make deat win and na di law dey kause sin.


Dia tail dey bite like skorpion own and di angel give dem pawa to sofa pipol for five monts.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ