Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 15:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

40 As evritin for heaven get body, na so too evritin for dis eart get body. But one body difren from di oda ones.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 15:40
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But wise pipol go shine like lite for di sky. Doz wey tish pipol di rite tin, go shine like star forever and ever.


Pipol, animals, birds and fish, na flesh God take make all of dem, but all of dem get difren flesh.


Di sun nor bi like di moon; di moon nor bi like di star and di stars difren from each oda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ