Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 15:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 Dis na bikos God dey give dem di kind body wey E wont make di plant get.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 15:38
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu dey make grass grow for animals to chop kon provide plant for human being to use. Yu allow us produce food from di eart;


Just as seed dey take grow, na so God wey bi king, go take save en pipol and all di nashons go praiz am.


Wetin una plant, na ordinary seed, but na di full plant dey grow kom out.


Pipol, animals, birds and fish, na flesh God take make all of dem, but all of dem get difren flesh.


Pesin wey plant and di one wey wota, nor mean anytin, bikos na God dey make di seed grow.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ