37 Wetin una plant, na ordinary seed, but na di full plant dey grow kom out.
If any one fall for any seed wey dem won plant, dem go plant am and e go dey klean.
Di pesin dey sleep and wake-up day and nite; di seed grow kom out, even doh di man nor know how e take happen.
Una bi fool! Wetin pesin plant nor dey grow, unless di seed first die.
Dis na bikos God dey give dem di kind body wey E wont make di plant get.
But make wi tank God wey make us winners inside Christ. Bikos thru us, many pipol don know tins about Christ, like betta perfume wey dey smell for evriwhere.