29 If resureshon nor dey, wetin make dem dey baptize pipol for Christ?
Jesus ask dem again, “Una know wetin una dey ask for so? Una go fit drink from di cup wey I won drink from?” Dem ansa, “Yes! Wi go fit.”
and e kon baptize dem inside Jordan River, afta dem konfess dia sins.
If resureshon nor dey, na-im bi sey Christ nor raiz-up from deat.
And wen evritin don dey under God pikin pawa, e go kon put ensef under God wey put evritin under en pikin pawa. Den God go kon bi evritin to evribody.
And wetin make us dey risk awa life
If resureshon nor dey, wetin kon bi my gain, afta I don fight wiked animal for Efesus? Na bikos of pride make mi do am? If na so, e go good make wi dey chop and drink bikos tumoro wi go die.