Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 15:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 And wen evritin don dey under God pikin pawa, e go kon put ensef under God wey put evritin under en pikin pawa. Den God go kon bi evritin to evribody.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 15:28
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu don give mi strent to fight war; Yu don put my enemies under my leg.


Na en bi di God wey dey ponish doz wey wound mi. E put di nashons under mi


“Una remember wen I tell una sey, ‘I dey komot and I go kom back kon meet una?’ If una love mi, una go happy wen I tok sey, ‘I dey go meet my Papa’, bikos my Papa big pass mi.


but I wont make una undastand sey as Christ bi evribody head, na so too husband bi head for en house and na God bi Christ head.


and each of us dey do difren tins. But na di same God dey work for awa life and E dey help us do evritin.


If resureshon nor dey, wetin make dem dey baptize pipol for Christ?


So una bi Christ own, just as Christ bi God own.


Na di church bi Christ body and naim dey make evritin for evriwhere full and komplete.


E go use en pawa wey make am Oga God for evritin, take shange dis awa ordinary body and awa body go kon bi like en own wey get glory.


For heaven, e nor get anytin like Greek or Jew pesin; pesin wey dem sekonsaiz or not; bush pesin; pipol wey dey chop human being; slave or free pesin, but na Christ bi all and e dey inside all of us.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ