Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 15:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Christ go rule until e don put all en enemies under en pawa

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 15:25
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di OGA tell my Oga God, “Make Yu sidan for where honor dey for my rite hand, until I don put all yor enemies under yor leg.”


Bikos dem don born one pikin for us! God don give us boy pikin! E go bi awa ruler and dem go koll am, “Wonderful Advise, Mighty God, Everlastin Fada and di Prince wey bring peace.”


“Di OGA tell my Oga God sey, ‘Sidan for my rite hand, until I go put all yor enemies under yor leg.’


Di Holy Spirit pawa make David tok sey, “ ‘God tell my Oga God, sidan for my rite hand until I go put yor enemies under yor leg.’


Wi know sey David neva go heaven, but only en tok with en mout sey, “ ‘God tell my oga sey, “Sidan for my rite hand,


God put evritin under Christ leg kon make am head for di church and Oga God for evritin.


Na wish angel God tell, “Sidan for my rite hand until I go put all yor enemies under yor leg?”


Yu don put evritin under am sey make e kontrol dem. Wen God sey na evritin E put under am, E mean sey na evritin and nor-tin remain.” And naw, wi neva si all dis tins dey happen,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ