Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 14:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 If dem won know about sometin, dem fit ask dia husband wen dem rish house. Bikos na disgrace for woman to tok for church.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 14:35
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wetin make pipol for di world dey sey, na disgrace for man to karry long hair?


If di woman nor one kover en hair, den make e go shave am.


make wimen nor dey tok. Make dem kwayet dey listin, just as Moses Law tish.


God message nor start with una and nor bi only una don hear am.


Shame nor go let wiked pipol tok about wetin dem dey do for sekret.


Husbands, make una dey trit una wife with soft hand, bikos una know sey dem nor strong rish una; make una respet dem as pipol wey get God grace and life. If una dey do like dis, nor-tin go block una prayers.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ