1 Korintians 14:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English26 My friends, wen una gada to woship, una must do evritin to help one anoda. Na so e suppose bi wen somebody dey tish, sing, profesai, tok with difren-difren language or dey esplain wetin di pesin tok. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |