1 Korintians 14:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
21 God word sey: “I go use strenjas wey dey speak wetin odas nor undastand, take tok to my pipol. Dem go tok to dem with strenj language, but my pipol nor go listin to mi.”
God sey, “Israel pipol, make una listin! I dey bring enemies kom from far kountry kon attack una. Na kountry wey strong well-well; wey I kreate since; kountry wey una nor know or undastand dia language.