Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 14:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 But wen I dey church, e betta make I speak five betta words to tish odas, dan to speak 10,000 words wey pipol nor undastand.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 14:19
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

so dat yu go undastand di tins wey dem tish yu well-well.


I tank God sey I dey tok with difren-difren language pass all of una.


My brodas and sistas, make una stop to tink like small shidren. Instead make una dey tink like mature pipol and dey innocent like pikin wey dem just born.


Pesin wey dey tok with difren language, dey help ensef. But di one wey dey profesai, dey help di church.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ