Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 14:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 So wetin I go do? Bikos e get time wey I go pray with my spirit and time wey I suppose pray with my mind. Sometaim, I suppose sing with my spirit and oda time, I go sing with my mind.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 14:15
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na God bi di King for all di eart. Make una praiz am with psalms!


So, wetin wi go do? Bikos dem go really hear sey yu don kom.


God wey I dey serve and prish en pikin gospel, na-im fit bear mi witness sey I always dey remember una


If God nor ponish us for di bad tins wey wi dey do, e mean sey God dey support us? No! So if God ponish us, wi go sey E dey wiked? (Na so some pipol dey tok).


Wetin wi go tok about all dis tins? If God dey for awa side, who go fit dey against us?


I nor dey sey juju food or di one wey dem sakrifice mean anytin.


For ezample, if I pray with language wey nobody undastand, my spirit dey pray, but my mind nor undastand di tins wey I dey pray for.


But wen I dey church, e betta make I speak five betta words to tish odas, dan to speak 10,000 words wey pipol nor undastand.


My friends, wen una gada to woship, una must do evritin to help one anoda. Na so e suppose bi wen somebody dey tish, sing, profesai, tok with difren-difren language or dey esplain wetin di pesin tok.


With difren prayers, make una dey ask God to help una. Make una always dey pray with di Spirit and dey shine una eyes well-well. Make una nor give up, but make una kontinue to pray for all God pipol.


But dat one nor matter to mi. So, weda dem dey pritend or do am with klean mind, di message about Christ dey kontinue and na dat one dey make mi happy. I go always dey happy,


Make Christ word stay inside una and make una dey tish each oda with wisdom wey go make una heart strong. Make una dey sing psalms, hymns and spiritual song and dey do all dis tins to really tank God from una heart.


If anybody dey sofa among una, make e pray. If anybody dey happy among una, make e sing dey praiz God.


My friends, make una dey build unasef up with faith wey holy well-well and dey pray with di Holy Spirit.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ