29 Nor bi evribody bi apostle. Nor bi evribody bi tisha. Nor bi evribody fit do mirakle.
So for di church, God first choose apostles, before profets and tishas. E still choose some wey dey do mirakle, odas wey dey heal sick pipol, some wey bi leaders and odas wey dey tok with difren-difren language.
Nor bi evribody fit heal sick pipol. Nor bi evribody fit tok wetin dis language mean.