Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 12:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 But awa body nor nid all dis treatment. Bikos na God make awa body, so di part wey wi fit sey nor dey important, dey important well-well.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 12:24
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di man and en wife nor wear anytin for body, but shame nor katch dem at-all.


So Oga God ask am, “Na who tell yu sey yu dey naked? Abi, yu don chop di fruit for di tree wey I sey make yu nor chop?”


If yor rite eye go make yu sin, make yu plok am komot. E betta sey one part for yor body nor dey, dan sey all yor body enter hell-fire.


Di part wey wi tink sey dey important, wi dey trit dem with respet and di part wey nor really dey outside, wi dey trit dem well.


God do am like dis, so dat all di parts for di body go dey work togeda and each part go dey kare for oda part.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ