Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 12:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 And if di ear sey, “I nor bi eye, so I nor bi part for di body.” Nor bi di body di ear still dey?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 12:16
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una love each oda like brodas and sistas and make una respet oda pipol pass unasef.


By di grace wey God give mi, I dey tell all of una, make una nor tink sey una too dey important. Instead, make una use good sense tink and undastand di faith wey God give una.


If di leg for awa body sey, “I nor bi hand, so I nor bi part for di body.” Nor bi di body di leg still dey?


If to sey di whole body na eye, wi nor for fit hear anytin and if to sey all di body na ear, wi nor for fit smell anytin.


So, wi nor go fit do anytin with awa body without di part wey wi feel sey, e dey weak.


Make una nor dey karry body up, but make una trit each oda like unasef. Instead, una dey do wetin una like, bikos of di tins wey una go gain, so dat una go fit boast.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ