15 If di leg for awa body sey, “I nor bi hand, so I nor bi part for di body.” Nor bi di body di leg still dey?
King Jehoash ansa King Amazaya, “Lebanon bush send message to di cedar for Lebanon sey, ‘Make yu give yor dota to my son as en wife.’ Den one wiked animal for Lebanon kon skata di bush.
Nor bi only one part awa body get, but dem many.
And if di ear sey, “I nor bi eye, so I nor bi part for di body.” Nor bi di body di ear still dey?