Afta Paul don stay many days for Korint, e kon tell all di brodas bye-bye, den e enter ship go Siria, but Priscilla and Akwila follow am go. For Cenchrea, e kon kut en hair bikos e make vow.
And any woman wey dey pray or prish God message and e nor kover en head, dey disgrace en head, wey bi en husband; e for betta sey di woman shave en head.