Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 11:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Bikos of dis, anybody wey chop di bread or drink di wine anyhow wey e like, dat pesin don sin against Christ body and en blood.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 11:27
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Make yu tell Israel pipol sey, ‘If any of una or una shidren nor dey klean, bikos e go tosh dead body or e waka go far place, but e still wont keep di Passova,


If pesin dey klean and e nor travel, but e nor gri keep di Passova, make una remove am from among my pipol, bikos e nor give mi di ofrin for di rite time. E must sofa for di sin wey e kommit.


“Wen di king si di pipol wey kom di party, e kon si one man wey nor wear marriage klot.


Na mi bi di bread wey kom down from heaven. Anybody wey chop dis bread go live forever. Na my flesh bi di bread wey I go give di pipol wey dey for dis world.”


Yu nor fit drink from God cup and demon cup for di same time.


But if una nor undastand sey na una bi Christ body, una don already kondemn unasef with di way wey una dey chop and drink from di cup.


If pipol wey nor dey obey Man Pikin; dey take di kovenant blood make yeye and dey curse di Spirit wey bring grace, na how dia own ponishment go big rish?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ