14 Wetin make pipol for di world dey sey, na disgrace for man to karry long hair?
En hair tick and heavy well-well sotey na wons e dey kut am a year wen e don too long. En hair heavy rish five pounds if dem use palis standard take measure am.
Jesus kon tell dem, “I nor get demon. I dey respet my Papa, but una nor gri respet mi.
Make una judge by unasef weda e dey good for woman to dey prish God word wen e nor kover en head.
But long hair dey make woman fine well-well. God give di woman di long hair, so dat di hair go kover di woman head.
If dem won know about sometin, dem fit ask dia husband wen dem rish house. Bikos na disgrace for woman to tok for church.