Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 11:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Make una judge by unasef weda e dey good for woman to dey prish God word wen e nor kover en head.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 11:13
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Why una nor dey tok wetin dey good for pipol to do?


Make una nor dey judge pesin, bikos of wetin una si with una eye, but make una give korrect judgement as e suppose to bi.”


I dey tok to pipol wey get sense. Make una tink about wetin I dey tok.


Wetin make pipol for di world dey sey, na disgrace for man to karry long hair?


make wimen nor dey tok. Make dem kwayet dey listin, just as Moses Law tish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ