Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 11:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Bikos of di angels, di woman must kover en head to show sey na en husband dey protet am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 11:10
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di king kon tell Sarah, “Si, I don give 1,000 silva to yor broda, so dat evribody wey dey with yu, go si and know sey yu nor do any bad tin.”


Nor allow yor mout make yu sin and nor go defend yorsef give pastor sey, “Na mistake I take make di promise.” Dat kind tin go make God vex for yu and E fit distroy evritin wey yu don work for!


“Make sure sey una nor porshu any of dis small shidren komot. I tell una di trut, dia angels dey my Papa front for heaven evritime.


As wi dey serve Christ, di woman and di man, dey togeda for Christ body.


God nor kreate man bikos of woman, but E kreate woman, bikos of man.


All di angels na savants and na dem God send go prish for pipol wey go get salvashon.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ