Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 10:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 If pesin wey nor know God invite yu kom chop for en house, make yu chop wetin e give yu, nor ask kweshon, bikos of wetin dey yor mind.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 10:27
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den, make una go take di melu wey fat pass, kill-am make wi do party,


Wen di pipol si wetin happen, dem kon dey komplain dey sey, “Jesus don go visit dat man wey bi sina.”


Make una mind dey okay as una dey chop any meat wey dem dey sell for market.


Bikos evritin wey I rite, na wetin una go fit read and undastand. But I hope sey una go undastand am well,


But wi don stop to dey do wiked tins wey pipol dey hide dey do; wi nor dey do wayo or lie join God word, but with trut wey evribody fit si, wi dey make evribody know for dia mind sey, wetin wi dey do, dey good for God eye.


So, bikos wi know wetin e mean to fear God, naim make us dey prish and beg pipol. But God know us well-well and I hope sey una know us well-well for una mind too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ