Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 10:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Yu nor fit drink from God cup and demon cup for di same time.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 10:21
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Elijah kon tell di pipol, “Na how e go tey rish before una go know wetin una suppose do? If God na di korrect God, den make una follow am! But if na Baal korrect, make una follow am too!” But di pipol nor tok anytin.


But una wey nor dey obey mi; wey don forget my holy mountin. Wey prepare tabol for Gad wey bi Babilon god kon mix drink for dat god wey dem dey kol Destiny, wey dey give hope and luck to pipol,


Why una dey woship juju and sakrifice give Egypt gods? Na bikos una dey stay der? Abi una nor know sey una dey make mi vex? Una dey distroy unasef and na dis make all di nashons for di eart dey trit una anyhow kon use una name as curse!


“Nobody go fit serve two oga, e go hate one kon love di oda one, or e go serve one with all en heart and nor respet di oda one. Nobody go fit serve God and money for di same time.


Wen wi drink from di Oga God Supper cup, dat mean sey wi dey share from Christ blood. Wen wi chop from di bread wey wi divide, dat mean sey wi dey share for Christ body.


Bikos if weak pesin si yu wey know di word dey chop juju food, e go fit join yu chop di food wey dem sakrifice give juju.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ