Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 1:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Jew pipol won si mirakle before dem go bilive and Greek pipol, na wisdom dem won hear,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 1:22
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di profet still sey, “Dis altar and di ashes wey dey inside, go skata. Den, yu go know sey God don tok thru mi.”


Di Farisee pipol kon dey argue with Jesus sey make e show dem sign from heaven, bikos dem won try am.


But oda pipol kon dey ask for sign from heaven, bikos dem won test Jesus.


But if na God pawa I take dey drive demon komot, den God Kingdom don rish where una dey.


Di Jew oga dem kon ask am, “As yu dey do all dis tins, na wish sign yu go show us make wi for fit bilive yu?”


By dis time, di woman don leave en pot wey e take kom draw wota kon run go inside di town go tell pipol sey,


So Jesus ask am, “If una nor si signs and wonders una nor go bilive mi?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ