Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Korintians 1:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 I tank God sey I nor baptize any of una escept Krispus and Gaius,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Korintians 1:14
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So e sey make dem baptize dem for Jesus Christ name. Den di pipol sey make e stay with dem for some days.


Krispus, di oga for di sinagog and en family, plus many Korint pipol wey hear about Jesus Christ, bilive and dem kon baptize dem.


Gaius, wey dey kare for mi and di church, dey greet una. Erastus wey bi di town treasurer and awa broda Kwartus, dey greet una.


so nobody go fit sey na my name dem take baptize am.


I dey always tank God, bikos of di grace wey E give una thru Jesus Christ.


I tank God sey I dey tok with difren-difren language pass all of una.


But make wi tank God wey make us winners inside Christ. Bikos thru us, many pipol don know tins about Christ, like betta perfume wey dey smell for evriwhere.


With awa Oga God Jesus Christ name, make una dey tank God awa papa for each oda.


Make Christ peace dey rule una heart (bikos na thru dis peace, Christ take koll una as one body) and make una dey tank God.


For anytin wey una dey do, weda una dey tok or do oda tins, make una do am with awa Oga God Jesus Christ name and tank God thru am.


Make una dey tank God for evritin, bikos na so God wont sey make una wey dey inside Christ dey do.


I tank Christ awa Oga God, wey give mi pawa to do en work. Even doh I dey tok bad about am and dey opress en pipol before,


Evritime wey I remember yu for my prayers, I dey tank my God,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ