23 Na 550 ofisas dey kare for doz wey dey work for difren-difren house wey Solomon dey build.
E still put 3,300 men for front make dem dey supavise di work.
E make 70,000 of dem ordinary worker; 80,000 dey kut stones for di mountin, while 3,600 dey supavise di workers, to make sure sey di pipol komplete di work.
Dis pipol so, dey work for Solomon as supavisor; dem bi 250 wey dey supavise dis pipol.