22 Solomon nor use Israel pipol do slaves, but na sojas, ofisas, kommanders, pipol wey dey drive war horse and doz wey dey drive horse, dem bi to am.
Si! Na Solomon dem karry for en throne dey kom and na sixty fine sojas for Israel dey guide am.
‘For di sevent year, dem must free any Hibru pesin wey don serve dem for six years.’ But una grand-grand papa nor gri hear or listin to wetin I tok.
“ ‘If una fellow Israel pipol wey dey stay near una dey poor kon sell ensef for una to bi slave, una nor go make am do di work wey oda slaves dey do.