Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 9:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Na Kanaan shidren-shidren Solomon use take do all dis work. Dis na di pipol wey Israel pipol nor kill wen dem kom out from Egypt kon take-ova Kanaan.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 9:20
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon still get 80,000 men for di mountin side wey dey kut stones and 70,000 men wey dey karry di stones.


di town wey dem keep en tins put; di town wey dem put en shariot and en horse dem and evry oda tin wey e won build for Jerusalem, Lebanon and oda place dem for en kingdom.


Doz wey kom from Ammon, Het, Periz, Hiv and Jebus dey too and dia shidren still bi slaves for Israel till today.


King David kon give orda sey make all di strenjas for Israel gada kom work. E sey make some make block wey dem go use take build di temple.


Solomon savants families wey kom back from Babilon na: Sotaya, Hassoferet, Peruda,


All di pipol wey dey work for di temple and Solomon savant shidren-shidren wey kom back, na 392.


My angel go-go for una front till una rish Amor, Hit, Periz, Kanaan, Hiv and Jebus pipol land and I go distroy dem for una.


Kanaan pipol from di east and west; Amor, Hit, Periz and Jebus pipol from di kountry for hill and Hiv pipol from under Hermon for di aria wey dey Mizpa.


Na di nashon dem bi dis: Filistia pipol (doz wey dey under di five Filistia rulers), all Kanaan, Sidon and Hiv pipol wey dey stay for Mount Lebanon; from Baal-Hermon mountin go rish Lebo-Hamat.


So Israel pipol kon dey stay among Kanaan, Hit, Amor, Perez, Hiv and Jebus pipol


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ