Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 9:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 di town wey dem keep en tins put; di town wey dem put en shariot and en horse dem and evry oda tin wey e won build for Jerusalem, Lebanon and oda place dem for en kingdom.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 9:19
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon gada many horse and shariot. E get 14,000 shariot and 12,000 ordinary horse. E keep dem for difren towns for Jerusalem.


So make yu send yor men go Lebanon go kut cedar wood for mi. My men go work with dem and I go pay yor men any prize wey yu tok. Yu know sey my men nor sabi kut trees like yor men.”


Afta Solomon don build di temple, di palis and evritin wey e won build,


Na Kanaan shidren-shidren Solomon use take do all dis work. Dis na di pipol wey Israel pipol nor kill wen dem kom out from Egypt kon take-ova Kanaan.


Solomon kon get many shariot. E get 1,400 shariot and en ordinary horse na 12,000. E keep dem for difren place for Jerusalem.


So dem kon dey sofa and ponish Israel pipol. Na Israel pipol build Pitom and Rameses as di place wey Fero go dey keep tins put.


I dey get anytin wey I wont and I nor stop mysef from anytin wey go make mi happy. I dey proud for evritin wey I don work for and na all dis, bi my reward.


So, make yu enjoy wetin yu get, instead of wetin yu wont and stop to dream of tins wey dey yuzles, like pesin wey dey porshu breeze.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ