Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 9:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Na Egypt king attack and kapture Geza before. E kill all Geza pipol kon burn di town. But wen en pikin won marry Solomon, e kon gi-am to di girl as marriage gift.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 9:16
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon kon tell King Fero for Egypt sey e won marry en dota. E marry and take di woman go David Town until e build en palis and di temple kon fence Jerusalem round.


Na so too dem take make di palis where Solomon dey stay. E still build one palis like en own kon gi-am to Fero dota wey e marry.


Solomon fill di land wey dey di east, afta en wife wey bi Egypt king pikin, don komot from David Town kon go stay di palis wey Solomon build for am.


Den, Horam wey bi king for Geza kon kom help Lakish, but Joshua kill en and all en sojas finish.


Efraim pipol nor fit win all Kanaan pipol wey dey stay Geza. So Kanaan pipol still dey stay with Efraim pipol till today and dem bi Efraim pipol savant.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ