Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 9:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 So e tell Solomon, “My broda, wetin make yu give mi dis kind towns?” So Hiram koll di towns Kabul (wey mean place wey nor good).

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 9:13
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Hiram si di towns wey Solomon gi-am, e nor like dem.


God sey, “Tyre pipol don too sin, but I go ponish dem naw, bikos dem sell a whole kountry as slave give Edom pipol and dem nor gri keep di agriment wey dem make with Israel.


E turn go east kon face Bet-Dagon den tosh Zebulun and Jeftah-El Valley for nort, e still tosh Emek and Neiel Valley kon go Kabul for nort


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ