11 King Hiram for Tyre kon give Solomon all di cedar wood, pine wood and all di gold wey e wont for di work. Afta e don finish, Solomon kon give Hiram twenty towns for Galilee aria.
God sey, “Tyre pipol don too sin, but I go ponish dem naw, bikos dem sell a whole kountry as slave give Edom pipol and dem nor gri keep di agriment wey dem make with Israel.
So dem selet Kedesh for Galilee wey dey Naftali kountry on-top di hill; Shekem wey dey Efraim kountry on-top di hill and Kiriat-Arba (wey bi Hebron) wey dey Judah kountry for hill.