Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 8:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 but God tell am, ‘Yu do well as yu won build temple for mi,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 8:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Natan ansa, “Make yu do wetin dey yor mind, bikos God dey with yu.”


Solomon still sey, “David my papa plan sey e go build temple where dem go for woship di Oga wey bi Israel pipol God,


but yu nor go ever build am. Na yor own pikin go build my temple.’


Bikos if e really dey una mind to do am, anytin wey una give akordin to wetin una get, God go asept am, but nor bi wetin una nor get.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ