17 Solomon still sey, “David my papa plan sey e go build temple where dem go for woship di Oga wey bi Israel pipol God,
but God tell am, ‘Yu do well as yu won build temple for mi,
David tell Solomon, “My pikin, I really won build temple take honor di Oga wey bi my God.
David stand for dia front kon sey, “My kountry pipol, make una listin to mi. I bin won build betta house for God Kovenant Box, where God go stay. I don prepare tins to take build betta temple for God.
until I find di place where I go build God house put; one big temple for di Oga God wey dey save Israel.”