Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Na so too dem take make di palis where Solomon dey stay. E still build one palis like en own kon gi-am to Fero dota wey e marry.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:8
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon kon tell King Fero for Egypt sey e won marry en dota. E marry and take di woman go David Town until e build en palis and di temple kon fence Jerusalem round.


Na di best stones dem take build and karve all dis tins kon kut dem with saw; from di roof foundashon and from di outside go rish di great kourtyard.


Na Egypt king attack and kapture Geza before. E kill all Geza pipol kon burn di town. But wen en pikin won marry Solomon, e kon gi-am to di girl as marriage gift.


Solomon fill di land wey dey di east, afta en wife wey bi Egypt king pikin, don komot from David Town kon go stay di palis wey Solomon build for am.


Isaya waka leave di king, but before e pass di kourtyard centre for di palis, God kon tell am,


Solomon karry Fero dota from David Town go di palis wey e build for am kon sey, “My wife nor go stay for di palis wey bi Israel king, David own, bikos di place where di Kovenant Box enter, dey holy.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ