Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Solomon still make one throne room kon koll am “Judgement Hall” and na der e for dey judge kase. Dem make am with cedar wood from groun go rish di roof.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:7
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Israel pipol hear how Solomon take judge di kase, all of dem kon dey respet am, bikos dem know sey na God gi-am di wisdom wey e take dey judge well.


So, make Yu give mi wisdom to rule yor pipol with good mind and to know wetin dey good or bad. If not, how I go take rule dis yor many pipol?”


Di passage wey dem take dey enter di temple wide rish 30 fit and na so e long too. E still use 15 fit take long go outside.


Di throne where God for dey judge kase dey for der; di throne wey bi David and en shidren-shidren own.


Wen king sidan for en throne dey judge, e dey fit know bad tin wen e si am.


En royal pawa go kontinue to grow. En kingdom go get peace forever. E go rule well like King David kon do betta tins with en pawa; e nor go opress pipol and E go rule from naw go rish wen di world go end. God Almighty go do all dis tins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ