6 Di Passage Hall long and wide rish 75 and 45 fit. E get korridor and pila and roof dey di korridor front.
Around di great kourtyard, na three row of betta stones and one row of cedar wood dey der like di kourt for inside God Temple and di palis hall.
Evriwhere wey dem dey pass enter, get four side and dem arrange dem into three set.