Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:51 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

51 Wen King Solomon don finish di temple work, e kon put all di tins wey David en papa dedikate give God, inside di temple store room: di silva, gold and all di oda tins.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:51
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

All di tins wey en papa dedikate give God; di silva and gold wey en ensef dedikate, e put dem for di temple.


So Solomon kon build di temple finish. E put ceiling wey dem make with woods and cedar boards.


Di sojas oga take all di gold and silva tins with di basins and di tin wey dem dey use burn incense.


Wen Solomon don build God Temple finish, di holy tins wey bi en papa David own (tins like: silva, gold and all di oda tins) e pak dem put inside di store room for di temple.


Dem do evritin wey di king orda koncerning di priest, Levi pipol and di propaty dem.


Dem finish di temple for di third day for Adar mont (First mont) for di sixt year wen King Darius dey rule.


E set di kourtyard round di Tabanako and di altar, den put di curtain for di gate for di kourtyard. So Moses finish di work.


“Na Zerubabel start di temple foundashon and na-im go komplete am. Dat time, una go know sey na Oga God send mi kom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ