5 Evriwhere wey dem dey pass enter, get four side and dem arrange dem into three set.
For each side for di wall, na three-three windows dey each row.
Di Passage Hall long and wide rish 75 and 45 fit. E get korridor and pila and roof dey di korridor front.
Dem go take some of di blood put for di two door post and on-top di door for all di house wey dem go for chop di animal.