Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 7:49 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

49 di ten lampstand wey dey for di Most Holy Place wey five face sout and five face nort; di flowers, lamps and tongs.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 7:49
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

plus di gold lampstand with dia lamps wey go dey burn for di Most Holy Place, just as Moses kommand


E make ten gold lampstand just as e suppose bi kon put dem for di temple; five for di rite side and five for di left.


“Yu go use akasia wood take make one tabol; e go long rish three fit; wide like one fit six inches and e go high rish two fit three inches.


di pure lampstand; en lamps, di lamp wey e set well and all wetin follow am; di oil for di lite;


Dem take evritin wey dem make with gold and silva: di small basin; di shako pans; di sakrifice blood basin; di ash kontaina, di lampstand, di burnt incense basin and di wine basin.


“Di lampstand, di lamps, di fork, tray and all di olive oil kontaina wey dey der, dem go kover am with blue klot.


Di seven stars wey yu si for my rite hand, na dia sekret bi dis: Di stars na di angels for di seven church and di seven lampstand, na di seven church.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ